Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 3:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Two days afta I don born my pikin, dis woman kon still born boy. Na only two of us dey stay di house.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 3:18
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

One of dem sey, “My king, mi and dis woman dey stay for di same house. I born boy pikin as wi dey stay togeda.


“Den one nite as e dey sleep, e kon roll press en pikin and di pikin kon die.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ