17 One of dem sey, “My king, mi and dis woman dey stay for di same house. I born boy pikin as wi dey stay togeda.
Dem tell am, “My oga, wi really kon buy food di first time.
One day, two wimen wey dey do ashawo work kom judge dia matter give Solomon.
Two days afta I don born my pikin, dis woman kon still born boy. Na only two of us dey stay di house.
Make una pay evritin wey una dey whole; weda na tax, respet or honor.