51 For di sevent year wey Jehoshafat bi king for Judah, Ahazaya wey bi Ahab pikin kon dey rule Israel from Samaria.
Wen Noah don old rish six hundred and two monts, for di seventint day for di mont, all di wota for sky bigin rush anyhow and di heaven kon open,
For di sekond year wen King Asa don dey rule Judah, Nadab wey bi Jeroboam pikin kon bi king for Israel and e rule for two years.
David die and dem beri am for David Town.
Ahab die and en pikin, Ahazaya kon take-ova as king.
Di king die just as God tok thru Elijah. For di sekond year wey Jehoshafat pikin, Jehoram bi king for Judah, Ahazaya broda wey bi Jehoram kon bi king for Israel, bikos di former king nor born boy at-all.
For di fift year wen Joram, Ahab pikin dey rule for Israel, Jehoshafat pikin Jehoram kon bi king for Judah.
Jehoshafat born Joram, Joram born Ahazaya and Ahazaya born Joash.