Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 22:49 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

49 Den King Ahazaya wey bi Ahab pikin kon tell King Jehoshafat sey, “Make my men join yor plenty ship,” But Jehoshafat nor gri.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 22:49
8 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Solomon get plenty ship wey dey move with Hiram ship. Wen Solomon ship dem kom back evry three years, dem dey bring gold, silva, ivory, apes and fawol kom.


King Jehoshafat build plenty big ship wey dey travel go get gold for Ofir, but dem sink for Ezion-Geber.


King Jehoshafat die and dem beri am for en grand-grand papa, David Town. Jehoram en pikin kon take-ova as king.


King Solomon still build sheep for Ezion-Geber wey dey near Elat for Akaba wotaside for Edom land.


Hiram send many of en men wey dey work for sea, go work with Solomon men.


Dem travel with ship from Ofir kon karry gold wey heavy rish 420 pounds go give King Solomon.


Leta, King Jehoshafat make friend with King Ahazaya for Israel wey do many wiked tins.


Wi don hear about di town glory, but naw, wi don si am by awasef; di town wey God wey dey lead heaven sojas, dey and bikos na awa God town, E go protet am forever.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ