Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 22:41 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

41 For di fourt year wey Ahab bi king for Israel, Asa pikin, Jehoshafat kon bi king for Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 22:41
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Asa die and dem beri am for di royal grave for David Town and Jehoshafat, en pikin kon take-ova as king.


but for di third year, King Jehoshafat for Judah go si King Ahab for Israel.


Ahab die and en pikin, Ahazaya kon take-ova as king.


Jehoshafat na thirty-two years wen e start to rule and e rule Jerusalem for twenty-five years. En mama na Azuba, wey bi Shilhi pikin.


Solomon born Rehoboam, Rehoboam born Abijah, Abijah born Asa wey born Jehoshafat,


King Jehoshafat reign for Judah. E bi thirty-five years wen e start to rule and e rule for twenty-five years from Jerusalem. En mama na Azuba wey bi Shilhi pikin.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ