Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 22:38 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

38 Just as God sey e go happen, dem wosh di shariot for Samaria pool where ashawo for dey baf, den dogs kon dey lick Ahab blood.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 22:38
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

As God don promise thru Elijah, flower and oil nor finish from di woman plate and cup.


Make yu tell am, ‘Mi wey bi God sey, “Afta yu don kill pesin finish, yu won still take en propaty too?” ’ Still tell am sey, ‘Na for where dog for lick Nabot blood, na der too, dogs go for lick yor own blood!’ ”


Na so King Ahab take die and dem karry am go Samaria go beri.


Di king die just as God tok thru Elijah. For di sekond year wey Jehoshafat pikin, Jehoram bi king for Judah, Ahazaya broda wey bi Jehoram kon bi king for Israel, bikos di former king nor born boy at-all.


Heaven and eart go vanish, but my word go still dey.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ