33 den dem kon know sey e nor bi Israel king, so dem stop to attack am.
Siria king don kommand en thirty-two kommanders wey dey use shariot sey make dem nor attack anybody escept Israel king.
So wen dem si King Jehoshafat, all of dem tink sey na Israel king bi dat, so dem bigin attack am. But King Jehoshafat shaut,
So one Siria soja trow en arrow kon shuk King Ahab for belle. King Ahab tell di man wey dey ride en horse, “Dem don wound mi! Make yu turn komot for here!”
Den Ramot sojas kon know sey e nor bi Israel king, so dem stop to attack am.
True-true, di way Yu dey vex judge human being, go make dem praiz Yu. Yu really dey show as Yu dey vex rish.