Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 22:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Peace kon dey between Israel and Siria for two years,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 22:1
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Ben-Hadad tell am, “I go give yu di towns wey my papa kollect from yor papa and yu fit make one place wey yu go for dey sell for Damaskus, just as my papa do for Samaria.” King Ahab ansa, “If na bikos of dis, I go free yu.” E make agriment with am kon let am go.


“Yu don si how King Ahab honbol ensef for mi since wen yu tell am wetin I tok? I nor go bring wahala kon gi-am wen e still dey life, but na en pikin go take head karry am.”


but for di third year, King Jehoshafat for Judah go si King Ahab for Israel.


Naw, Siria pipol kon dey fight Israel pipol. Siria king kon koll doz wey dey advise am and dem tell am where and wen e go take attack.


Afta King Jehoshafat get money kon popula well-well, e sey make one pesin for en family marry from King Ahab family for Israel.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ