Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 21:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 E ansa, “Na bikos of wetin Nabot tell mi. I sey make I buy en vineyard, or if e like, make I gi-am anoda one, but e nor gri!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 21:6
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E get one vineyard wey dey near King Ahab palis for Jezrel and na Nabot get am.


Jezebel en wife go ask am, “Why yu dey vex like dis? Why yu nor gri chop?”


Jezebel ansa, “Nor bi yu bi di king? Make yu stand up from bed go chop. I go make sure sey yu take Nabot vineyard!”


Den Mordekai go back to di palis gate, while Haman kover en face with shame kon run go house.


Wen peace dey yor heart, e go give yor body life; but jealousy bi like diziz for pesin bone.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ