Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Di leaders and di pipol ansa, “Make yu nor listin to am, nor gri!”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:8
2 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Ahab koll di leaders kon tell dem, “Una si sey dis man won kollect evritin wey wi get? E sey make I gi-am my wifes, shidren, silva and gold and I gri.”


So King Ahab tell King Ben-Hadad messenjas sey, “Make una go tell di oga my king sey I gri for di first tin wey e tok, but I nor gri for di sekond one.” Den di messenjas go kon kom back with anoda message


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ