Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 King Ahab koll di leaders kon tell dem, “Una si sey dis man won kollect evritin wey wi get? E sey make I gi-am my wifes, shidren, silva and gold and I gri.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:7
18 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But I go send my ofisas make dem take yor palis, yor ofisas house and evry betta tin wey dey inside. Na dis kind time dem go take kom tumoro.”


Di leaders and di pipol ansa, “Make yu nor listin to am, nor gri!”


Den Jezebel rite leta, sign am with Ahab name, use en seal take seal am kon send am go give di ofisas and doz wey bi leaders for Jezrel.


Solomon koll all di leaders for Israel tribe and villages kon tell dem, “Make una karry God Kovenant Box go di temple for Zion wey bi David Town.”


Wen Israel king read di leta, e tear en klot kon sey, “Na mi bi God wey get pawa to give and take life? Wetin make di king tink sey I go fit cure dis man? If yu tink am well-well, yu go si sey e dey find as e go take fight mi.”


King David kommand and gada all di offisa for Jerusalem. So all di ofisas for di tribe wey dey do di kingdom work; di family leaders; doz wey dey look di propaty and di animals wey di king and en shidren get; all di ofisas for di palis; di sojas oga and all di men wey pipol dey respet kon gada for Jerusalem.


Dis na di pipol wey plan trobol and born wikedness. Na lie full dia belle.”


doz wey dey plan evil for dia heart and dey kause trobol waka.


Instead of dem to dey sleep for nite, na bad tins dem dey plan. Wetin dem dey do nor dey good. Dem nor even dey try to turn from dia wiked ways.


How long una go dey treaten one man? All of una dey kill pipol and una bi like wall wey don break or fence wey get mark wey go soon fall.


Pesin wey karry wikedness and bad plans for belle, dey born lie-lie.


Any nashon wey nor get who dey guide am, go fall, but wen doz wey dey give yu good advise many, yu go prosper.


Dem go respet yu if yu get good mind; but if yu dey look for trobol waka, na trobol go follow yu.


bikos na only trobol dem dey always tink about and anytin wey dem tok, dey kause wahala.


Na bad plans full dia heart and na so-so trobol dem dey kause.


Di two kings go sidan chop for di same tabol, even doh dem get bad belle for each oda; dem go dey deceive each oda. Dem nor go get wetin dem won get, bikos di time neva rish.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ