Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Leta di messenjas kom back to King Ahab sey King Ben-Hadad still dey ask for anoda tin, “I bin sey make yu give mi all yor silva and gold, yor wimen and shidren.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:5
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So, King Asa karry all di silva and gold wey remain for di temple and di palis kon give dem to some of en ofisas with dis message, go Damaskus go give King Ben-Hadad for Siria. Na Tabrimmon bi Ben-Hadad papa and na Hezion born Tabrimmon.


King Ahab ansa, “Make una tell my oga, King Ben-Hadad sey I gri. Make e take mi and evritin wey I get.”


But I go send my ofisas make dem take yor palis, yor ofisas house and evry betta tin wey dey inside. Na dis kind time dem go take kom tumoro.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ