37 Den di same profet go meet anoda man sey, “Make yu beat mi!” Di man beat am well-well and e pain am.
As God kommand, one profet among all di profets kon sey make dem beat am. But di oda profet nor gri,
so di first profet sey, “Bikos yu don disobey wetin God kommand, one lion go kill yu as yu just komot from here.” And as e komot, one lion kom out kon kill-am.
Di profet bandage en face with klot kon shange ensef, den go stand for road korna dey wait make Israel king pass.
“Anybody wey nak and kill anoda pesin, dat pesin must die too.