Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 so di first profet sey, “Bikos yu don disobey wetin God kommand, one lion go kill yu as yu just komot from here.” And as e komot, one lion kom out kon kill-am.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:36
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wen di old profet hear wetin happen, e kon sey, “Dat na di profet wey nor obey wetin God kommand! So God send di lion go kill-am, just as E sey E go do.”


Den di same profet go meet anoda man sey, “Make yu beat mi!” Di man beat am well-well and e pain am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ