Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 En ofisas go meet am sey, “Wi hear sey Israel pipol kings dey show mesi. Make wi wear sak klot go meet am; may bi e nor go kill yu.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:31
21 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Den Jakob tear en klot kon wear sak for body and e mourn for en pikin well-well.


so e send for one wise woman for Tekoa. Wen di woman kom, Joab tell am, “Make yu do like sey yu dey mourn; wear mourning klot kon skata yor hair. Make yu bihave like woman wey don dey mourn since.


Den, David orda Joab and en men sey make dem tear dia klot kon wear sak klot take mourn for Abner. King David follow Abner koffin for back wen dem dey go beri am.


King Ben-Hadad ofisas kon tell am, “Na gods for mountin bi Israel pipol gods, naim make dem fit win us. But wi go win dem, if wi fight dem for ordinary groun.


So, dem wear sak klot go meet King Ahab kon tell am, “King Ben-Hadad yor savant dey beg yu make yu nor kill-am.” King Ahab ansa, “E still dey alive? Okay! E bi like broda to mi!”


Den en savants go tell am, “Awa oga! If to sey di profet sey make yu do one big tin, yu nor go rush go do am? So dis one wey e sey make yu do, nor hard at-all, just go wosh yor body, so dat yu go well.”


If wi enter di town, hongry go kill us and if wi stay here, hongry go still kill us! So make wi go Siria sojas kamp. Di highest wey dem fit do, na to kill us, but may bi dem go fit still sorry for us.”


“Go gada all Jew pipol for Shushan, den make una fast and pray for mi. Make una nor chop or drink anytin for three days and nites. Mi and my savants go do di same tin. Afta di fasting, I go-go meet di king, even doh dat kind tin dey against di law. If na dat one go make mi die, den make I die.”


Satan ansa, “Di true bi sey, pesin go give Yu evritin wey e get, so dat e nor go die.


Love wey nor dey fail and goodness dey protet di king and na dis love dey make en throne dey forever.


den one among David shidren-shidren go bi king and e go rule di pipol with en whole heart and love. E go dey do wetin dey rite and e go make sure sey dem nor opress anybody again.”


For dat time, Oga God wey dey lead heaven sojas kon sey make una dey kry, mourn, shave una hair and wear sak klot.


As King Hezekaya hear di ripot, e vex tear en klot kon wear sak klot go God temple.


Make una nor fear who go fit kill di body and nor fit kill di soul. Instead, make una fear God wey fit distroy pesin soul and body for hell-fire.


I go give my two witness authority to profesai for 1,260 days and na sak klot dem go wear.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ