Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 Den koll sojas wey many like di ones wey run leave yu, with di same nomba of shariot and ordinary horse. Wi go fight Israel pipol for ordinary groun and wi go win dem dis time.” King Ben-Hadad gri kon follow dia advise.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:25
3 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Naw, make yu remove di thirty-two kings kon put doz wey sabi kommand sojas for field, yu go make dem di sojas oga.


For di next rainin sizin, e gada en men kon follow dem mash go Afek town go attack Israel pipol.


Bikos dem dey make mout about di evil tins wey dem dey do. Yes! Dem dey praiz pipol wey get long-trot and dey curse God.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ