Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:24 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

24 Naw, make yu remove di thirty-two kings kon put doz wey sabi kommand sojas for field, yu go make dem di sojas oga.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:24
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

King Ben-Hadad for Siria gada all en sojas, with thirty-two oda kings, with dia horse and shariot, den dem mash go attack Samaria.


Dem attack for aftanoon wen King Ben-Hadad and en thirty-two kings wey e karry follow body dey drink for dia tent.


King Ben-Hadad ofisas kon tell am, “Na gods for mountin bi Israel pipol gods, naim make dem fit win us. But wi go win dem, if wi fight dem for ordinary groun.


Den koll sojas wey many like di ones wey run leave yu, with di same nomba of shariot and ordinary horse. Wi go fight Israel pipol for ordinary groun and wi go win dem dis time.” King Ben-Hadad gri kon follow dia advise.


Siria king don kommand en thirty-two kommanders wey dey use shariot sey make dem nor attack anybody escept Israel king.


Yor wisdom, brain and undastandin nor mean anytin if God dey against yu.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ