Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 20:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 King Ahab enter di field, karry dia horse and dia shariot kon win Siria pipol.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 20:21
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and each of dem kill di man wey e dey follow fight. Siria pipol kon dey run and Israel pipol bigin porshu dem, but King Ben-Hadad and some among en men enter horse kon run.


Den di profet go meet King Ahab kon sey, “Make yu go back go train yor sojas kon make plan, bikos Siria king go attack una again for di next rainin sizin.”


Elisha still sey, “Dis tin dey eazy for God eye. E go give Moab and en pipol to una.


But wen dem rish Israel kamp, Israel pipol kill dem well-well and di remainin ones kon dey run; but Israel pipol porshu and kill dem as dem dey run.


Joshua and Israel pipol almost kill dem finish, but some still eskape go di main town.


E kill Ammon pipol kon distroy about twenty towns, from Aroer go rish one aria wey near Minnit till e distroy rish Abel-Keramin. Na like dis Israel pipol take win Ammon pipol.


E tell dem, “Make una follow mi, bikos God don give una viktory ova una enemies, (Moab pipol).” So dem follow am kon seize di place wey Moab pipol dey pass cross go Jordan River and dem nor allow anybody cross.


Den di men for Israel and Judah kon bigin sing war song. Dem porshu Filistia pipol go rish di valley and Ekron gate. Di Filistia man dead body dey groun for Shaaraim road wey dem dey pass go Gat and Ekron.


War kon start again. So David kon go fight Filistia pipol. E win dem well-well and di remainin ones, run from am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ