19 Na di yong sojas first attack, den Israel sojas kon follow dem for back
Na di yong sojas kom out first. Pipol wey Ben-Hadad send go, kom tell am sey some sojas dey kom out from Samaria.
Den e give orda sey, “Make una kill dem, weda dem dey kom fight or make peace.”
and each of dem kill di man wey e dey follow fight. Siria pipol kon dey run and Israel pipol bigin porshu dem, but King Ben-Hadad and some among en men enter horse kon run.
Wen Joab with en pipol attack, Aramean pipol kon bigin run.