17 Na di yong sojas kom out first. Pipol wey Ben-Hadad send go, kom tell am sey some sojas dey kom out from Samaria.
So, King Asa karry all di silva and gold wey remain for di temple and di palis kon give dem to some of en ofisas with dis message, go Damaskus go give King Ben-Hadad for Siria. Na Tabrimmon bi Ben-Hadad papa and na Hezion born Tabrimmon.
Dem attack for aftanoon wen King Ben-Hadad and en thirty-two kings wey e karry follow body dey drink for dia tent.
Den e give orda sey, “Make una kill dem, weda dem dey kom fight or make peace.”
Na di yong sojas first attack, den Israel sojas kon follow dem for back