Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:42 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

42 e sey make dem go koll am kom, den e tell am, “Shebi I use God name take tell yu make yu nor komot from Jerusalem. And I warn yu sey, if yu try am, yu go die. Yu agri kon sey yu go obey mi?

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:42
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Wetin make yu nor keep yor promise? Why yu disobey my kommand?


Doz wey hate pipol wey dey sin and honor doz wey dey fear and follow God! Pipol wey dey do wetin dem promise even wen e dey pain dem.


“But di papa koll en savants kon tell dem, ‘Make una bring di best klot, ring and shoe and make una wear dem for my pikin.


“Di oga kon tell am, ‘Na yor word I go take judge yu, yu wiked savant! So yu know sey, I bi hash man; dey chop food wey nor bi my own and I dey plok fruit wey I nor plant?


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ