Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:39 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

39 Afta three years, two of Shimei slave kon run go meet Maaka pikin wey bi King Akish for Gat. Wen Shimei hear sey dem dey for Gat,

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:39
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Shimei ansa, “Okay my king, I go do wetin yu tok,” So Shimei stay for Jerusalem for long time.


e enter en donkey kon go find en slaves wey dey with King Akish. E si dem kon bring dem kom house back.


No Anak pesin remain among Israel pipol, but some dey for Gaza, Gat and Ashdod.


So dat day, David kon run from Saul go meet King Akish for Gat.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ