38 Shimei ansa, “Okay my king, I go do wetin yu tok,” So Shimei stay for Jerusalem for long time.
Una go koll una god name and I go koll my God name. Den, di one wey go ansa with fire, na-im bi di true God.” All di pipol ansa, “Dis test na good one.”
If yu ever pass Kidron Valley, yu go die and di blame go dey yor own head.”
Afta three years, two of Shimei slave kon run go meet Maaka pikin wey bi King Akish for Gat. Wen Shimei hear sey dem dey for Gat,
King Ahab ansa, “Make una tell my oga, King Ben-Hadad sey I gri. Make e take mi and evritin wey I get.”
Hezekaya kon tell Isaya, “God word wey yu tok so, dey korrect.” Den e sey, “At least dis tins nor go happen for my own time.”