Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:36 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

36 Den di king send message go meet Shimei, “Make yu build house for yorsef here for Jerusalem kon stay and make yu nor komot di town.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:36
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

But di king give orda sey make Absalom nor stay for di palis. Di king sey, “I nor won si am.” So Absalom go stay for en own house and e nor kom where di king dey.


Absalom stay two years for Jerusalem and e nor si di king.


Solomon send dem go koll Adonijah from di altar. Adonijah go meet am kon bow for en front, so di king kon tell am sey make e dey go en house.


Wise king dey skata wiked pipol like flower kon ride horse on-top dem.


Wen king sidan for en throne dey judge, e dey fit know bad tin wen e si am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ