27 Den Solomon sey make Abiatar nor bi God priest again. So, wetin God tok for Shiloh about Eli and en shidren-shidren kon happen.
Di king make Benaya di sojas oga for Joab place, den e put Zadok as priest for Abiatar place.
Na Jehoiada pikin, Benaya bi di sojas oga. Na Zadok and Abiatar bi priest.
Den E leave en place for Shiloh, di Tabanako where E bin dey stay with en pipol.
Dis one happen so dat wetin di profets rite for di book go bi true. Den all di disciples kon run leave am.
Dis make wetin Profet Isaya tok happen, wen e sey, “Oga God, wish pipol don bilive wetin wi tok and who God don show en pawa?”
So di sojas tell each oda sey, “Make wi nor tear am, but make wi gambol to si who go take am.” Dis tin happen to show sey, wetin dem rite for God word na true sey, “Dem go divide my klot, afta dem don gambol for am.” Dis na wetin di sojas kon do.
Wen Jesus si sey evritin don finish, e kon sey, “Wota dey hongry mi”, (dis show sey wetin God tok, really happen).
Israel pipol gada for Shiloh and dem kon build di tent where dem for dey meet, for der. Aldo dem don win di land,
But one of Ahimelek pikin run go meet David. En name na Abiatar.