Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 Den Solomon tell Priest Abiatar, “Make yu dey go yor kountry for Anatot. Yu suppose to die, but I nor go kill yu naw, bikos na yu kare for di Kovenant Box wen yu dey with David my papa and yu follow am face all en trobols.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:26
16 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

David vex for di rish man well-well kon sey, “I swear with God name, di man wey do dis tin, must die!


Bikos, today, e don use many sheep, goat and fat melu take do sakrifice. E invite all yor shidren, Joab wey dey kommand yor sojas and Priest Abiatar and as wi dey tok so, dem dey do party dey shaut sey, ‘Adonijah, yu bi king! Make yu live forever!’


E follow Joab wey Zeruaya bi en mama and Abiatar wey bi di priest plan and dem kon gri to support am.


Di king make Benaya di sojas oga for Joab place, den e put Zadok as priest for Abiatar place.


Gallim pipol! Make una shaut well-well! Laishah pipol! Make una listin naw. Anatot pipol! Make una ansa!


Jeremaya wey bi Hilkaya pikin, na wetin e profesai, dey dis book. Jeremaya na one among di priests wey dey stay Anatot for Benjamin aria.


And anybody wey give kold wota to di pesin wey small pass among my disciples, I tell una true word, e nor go ever luz en reward.”


Na una stay with mi wen I dey pass thru wahala.


Una sofa dis many tins for nor-tin? True-true, una really sofa for nor-tin.


Anatot and Almon, plus di aria wey dey near der and all of dem na four towns.


Yu go si trobol for here wey I dey! Even doh I go bless Israel pipol, nobody for yor family go ever rish old age.


Yu don fail for yor work. As long as God dey alive, una wey nor fit protet una oga wey God choose as king, dead body betta pass una. Naw make yu find di king spear and wota pot wey dey near en head!”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ