21 Batsheba ansa, “Make yu allow Adonijah marry Abishag as en wife.”
Dem find evriwhere for Israel and dem si one fine girl kon karry am go meet di king, Di girl kom from Shunem and en name na Abishag.
Di girl fine well-well, e dey kare and serve di king, but David nor sleep with am.