Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Batsheba ask, “Na wetin e bi?” E ansa, “Abeg, make yu help mi tell King Solomon make e allow mi marry Abishag, dat girl wey kom from Shunem.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:17
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

I give yu en wifes and kingdom; I make yu king for Judah and Israel. If dem nor rish for yu, I for still give yu many oda tins.


One day, Ish-Boshet wey bi Saul pikin kon sey Abner dey sleep with Rizpah wey bi Aiaya pikin wey bi Saul girl-friend.


So naw, e get one tin wey I won ask for, abeg make yu agri.”


Di woman ansa, “Okay, I go tok to di king for yu.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ