16 So naw, e get one tin wey I won ask for, abeg make yu agri.”
E ansa, “Yu know sey di kingdom suppose bi my own and evribody for Israel si mi as king. But na my broda kon bi king, bikos na so God wont make e bi.
Batsheba ask, “Na wetin e bi?” E ansa, “Abeg, make yu help mi tell King Solomon make e allow mi marry Abishag, dat girl wey kom from Shunem.”
En mama sey, “E get one small tin wey I won ask from yu. Abeg, make yu agri.” Solomon ask, “Mama! Make yu ask and I nor go refuse.”
Bikos I bi yor savant, make Yu nor rijet mi David, di king wey Yu choose.
“My God, I beg Yu for two tins and make Yu give dem to mi, before I die.