Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 Den Adonijah sey, “E get wetin I won ask yu.” Batsheba ask am, “Wetin bi dat?”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:14
4 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Di woman still sey, “I beg yu, my king! Make I tok anoda tin,” David ansa, “Okay.”


Den Adonijah, wey en mama na Haggit, go meet Batsheba, Solomon mama and di woman ask am, “Dis na betta visit so?” Adonijah ansa, “Yes! Na betta visit.”


E ansa, “Yu know sey di kingdom suppose bi my own and evribody for Israel si mi as king. But na my broda kon bi king, bikos na so God wont make e bi.


Jesus kon tell di Farisee, “Simon, e get wetin I won tell yu.” Simon kon sey, “Tisha, I dey listin.”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ