Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 2:13 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

13 Den Adonijah, wey en mama na Haggit, go meet Batsheba, Solomon mama and di woman ask am, “Dis na betta visit so?” Adonijah ansa, “Yes! Na betta visit.”

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 2:13
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Adonijah, wey en mama name na Haggit; Shefataya wey en mama name na Abital;


Den Natan go meet Batsheba wey bi Solomon mama kon ask, “Yu neva hear sey Haggit pikin, Adonijah, don make ensef king? And David nor know anytin about am!


Den Adonijah sey, “E get wetin I won ask yu.” Batsheba ask am, “Wetin bi dat?”


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ