12 Solomon take-ova from en papa as king and God make en kingdom strong.
I sey make Yu bless my shidren-shidren; make dem enjoy yor favor forever. God wey get pawa, don promise dis tin and yor blessing go dey with my shidren forever.”
make yu go meet David kon ask am, ‘My king, yu nor promise mi sey, Solomon my pikin go bi king? How kom Adonijah kon bi king naw?’ ”
sey, I go keep di promise wey I make with Israel God name sey, na Solomon go bi king afta mi.”
Make una follow am kom back kon sidan for my throne. E go bi king afta mi, bikos naim I don choose to rule Israel and Judah pipol.”
Na Solomon bi king naw.
Den di king orda Benaya and e kill Shimei. So, Solomon kon dey kontrol evriwhere.
Wen David don old well-well, e kon make en pikin Solomon, king for Israel.
David pikin, Solomon kon make en kingdom strong well-well, bikos di Oga wey bi en God dey with am and E gi-am pawa.
Den if yor shidren-shidren obey di kovenant and di laws wey I tish dem, dem go bi king forever.”