7 God angel wake am di sekond time sey, “Get up make yu chop, bikos di waka wey yu won waka so, hard well-well.”
As e look, e si bread and wota for bottol near en head. E chop di bread and drink wota, den e sleep again.
Elijah get up kon chop and drink wota again, den di food gi-am pawa to take waka for forty days go di holy mountin for Sinai.
Una gate key go bi iron and bronze and God go guide una forever.