Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 19:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 God tell am, “Elijah! Make yu go back to di desert wey dey near Damaskus, enter di town go anoint Hazael as Siria king.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 19:15
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So for nite, Abram divide en men against di four kings men kon win dem. E porshu dem go rish Hobah wey dey nort for Damaskus.


King Ahazaya join King Joram for Israel go fight King Hazael for Siria for Ramot for Gilead where Siria pipol for win and wound King Joram for di fight.


Den Jehu kon dey plan against King Joram wey dey Ramot Gilead dey trit ensef from di wound wey e get from di fight against King Hazael for Siria.


Dis na wetin God tell Cyrus wey E choose, wey go use en rite hand distroy nashons, remove kings from pawa kon open gates so dat dem nor go klose am again:


So make yu know naw sey, I don give yu pawa ova nashons and kingdoms; to rut and skata; to distroy, ova-take, ribuild and to plant well again.”


I go send fire kon burn di palis wey King Hazael build. I go burn King Ben-Hadad strong-strong buildings rish groun.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ