8 Elijah ansa, “Yes! Na mi. Make yu go tell yor oga sey, ‘Elijah don kom back.’ ”
So Ahab koll Obadaya wey dey kare for di palis. Obadaya dey serve God with all en mind.
As Obadaya dey go en side, Elijah kon si am. As Obadaya notis sey na Profet Elijah, e fall face groun kon sey, “My oga, Elijah! Na yu really bi dis?”
Obadaya kon sey, “Wetin I do wey make yu wont make King Ahab kill mi yor savant?
Make una pay evritin wey una dey whole; weda na tax, respet or honor.