And na true sey, my oga know wetin I do wen Jezebel dey kill God profets. I hide hundred profets for two kave, fifty-fifty for each kave and I dey give dem wota and food.
Samuel ansa, “How I won take go? Saul go hear about am kon kill mi!” But God sey, “Take one small animal follow body kon sey, ‘I don kom sakrifice give God.’