4 Anybody for yor family wey die for town, na dog go chop am and any one wey die for open field, na vulture go chop am.”
Anybody for yor family wey die for inside town, na dogs go chop en dead body and vulture go chop di ones wey die for di open kountry. Mi, wey bi God, don tok.” ’ ”
All di time wey King Asa for Judah and King Baasha for Israel dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.
“Anybody for yor relashon wey die for di town, na dog go chop am and any one wey die for di open field, na vulture go chop am.”
I go make dia enemies katch and kill dem, den birds and wiked animals go chop dia dead body.