28 King Omri die and dem beri am for Samaria and en pikin, Ahab kon take-ova as king.
and e buy Samaria hill with 6,000 silva from one man wey dem dey koll Shema, wey bin get di hill.
Evry oda tin wey Omri do, dem rite am for Israel kings history book.
For di thirty-eight year wey Asa don bi king for Judah, Ahab wey bi Omri pikin kon bi king for Israel and e rule from Samaria for twenty-two years.
King Baasha die and dem beri am for Tirzah. En pikin, Elah kon take-ova as king.
Ahab get seventy sons for Samaria. So Jehu rite and send leta go give di sojas oga and doz wey dey guide Ahab shidren. Dis na wetin e rite for di leta:
Ahazaya na twenty-two years wen e start to rule and e rule for one year from Jerusalem. Na Atalaya wey Omri born bi en mama.