Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 16:27 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

27 Evry oda tin wey Omri do, dem rite am for Israel kings history book.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 16:27
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So di pipol kon sin as dem dey woship di melu wey dey Bethel and Dan.


God go abandon Israel pipol, bikos King Jeroboam don make di pipol sin.”


Evry oda tin wey Nadab do, dem rite am for Israel kings history book.


Evry oda tin wey Elah do, dem rite am for Israel kings history book.


Evry oda tin wey Zimri do and how e plan against pipol, dem rite dem for Israel kings history book.


Like Jeroboam wey don rule before am, e make di Oga wey bi Israel God vex, bikos e sin and enkourage Israel pipol to serve juju.


King Omri die and dem beri am for Samaria and en pikin, Ahab kon take-ova as king.


Evry oda tin wey Baasha do, dem rite am for Israel kings history book.


If witness for kourt dey tok wetin e nor si, den di judge nor go fit judge well. Wiked pipol like to dey do evil tins.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ