25 King Omri sin worse pass di sin wey doz wey don rule before am, do.
Yu don sin pass doz wey rule before yu. Yu don rijet and make mi vex, bikos yu make juju and image kon dey serve dem.
E still build Asherah juju. Di tins wey e do, make God vex pass wetin all di oda kings for Israel don do before.
(E nor get any oda pesin wey do dis kind bad tin for God present, like Ahab, just bikos of en wife Jezebel.
E nor gri obey God, but en own nor bad rish di tins wey di oda kings wey dey before am, do.
Una dey obey only King Omri wiked laws and una wiked like King Ahab! So, I go use una as ezample kon distroy una finish. Dem go ponish una and evribody wey si una, go laf well-well.”