20 Evry oda tin wey Zimri do and how e plan against pipol, dem rite dem for Israel kings history book.
Evry oda tin wey Jeroboam do, di war wey e fight and how e rule, dem rite dem for Israel kings history book.
Evry oda tin wey Nadab do, dem rite am for Israel kings history book.
Evry oda tin wey Elah do, dem rite am for Israel kings history book.
Israel pipol kon divide, some of dem wont make Tibni wey bi Ginat pikin, bi dia king and di odas dey for Omri side.
Evry oda tin wey Omri do, dem rite am for Israel kings history book.
Evry oda tin wey Baasha do, dem rite am for Israel kings history book.
Di remainin tins wey Ahab do wen e bi king; with evritin wey e get and how e build big palis and difren towns, dem rite dem for Israel kings history book.