Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 16:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Omri with en sojas komot from Gibbeton go take-ova Tirzah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 16:17
9 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

and wen dem hear sey Zimri plan kill di king, for where all of dem dey, dem kon make Omri wey bi dia kommander, king for Israel.


Wen Zimri si sey dem don take di town, e enter inside di palis inna room, lite fire for der kon die inside.


Thru-out dat day, Abimelek fight for di town. E kill all di pipol for di town kon seize am. Den e skata di town kon pour salt full di groun.


Den Abimelek go Tebez and e kom surround and seize am.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ