Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 16:15 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

15 For di twenty-sevent year wey Asa don bi king for Judah, Zimri kon rule Israel pipol from Tirzah for seven days, wen Israel sojas dey take-ova Gibbeton town for Filistia

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 16:15
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So King Jeroboam wife kon go back to Tirzah. As e just dey enter en house, en pikin kon die.


Wen King Baasha hear wetin happen, e pak en sojas from Rama kon go Tirzah.


Baasha wey bi Ahijah pikin, wey kom from Issakar tribe kon plan against Nadab and e kill-am wen en and en sojas won take-ova Gibbeton for Filistia.


Zimri enter di house kon kill and take-ova from King Elah. Dis tin happen for di twenty-sevent year wey Asa bi king for Judah.


and wen dem hear sey Zimri plan kill di king, for where all of dem dey, dem kon make Omri wey bi dia kommander, king for Israel.


For di twenty-sixt year wen Asa don bi king for Judah, Elah wey bi Baasha pikin kon bi king for Israel and e rule from Tirzah for two years.


As Jehu enter thru di gate, Jezebel kon sey, “Zimri, yu wey kill yor oga! Hope evritin dey okay? Wetin yu dey do for here?”


wikedness nor dey and di joy wen pesin wey nor dey fear God get, nor dey last.


Pipol wey wiked and nor dey sorry for odas, I don si as dem dey prosper like tree for betta groun,


From Dan tribe, dem give dem Eltekeh, Gibbeton,


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ