Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 16:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 So wetin God tok against Baasha thru Profet Jehu kon happen, bikos Zimri don kill evribody for Baasha family.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 16:12
11 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Israel pipol mourn and beri am, just as God tok thru en savant, Profet Ahijah.


All di time wey King Asa for Judah and King Baasha for Israel dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.


God send Profet Jehu, Hanani pikin, go meet and give Baasha dis message:


So, I go kill yu and yor family as I do Jeroboam.


Na God give Profet Jehu di message wey e tok against King Baasha and en family, bikos of di sin wey dem kommit. Nor bi only en wikedness dey make God vex, but na bikos e kill evribody for Jeroboam family.


As God don promise thru Elijah, flower and oil nor finish from di woman plate and cup.


E bring Israel borda kom back from Lebo-Hamat for nort go rish Arabah wotaside for sout, just as di Oga, Israel God tok thru Profet Jonah wey en papa bi Amittai, wey bi profet for Gat-Hefa.


Dis na how God wont make e bi, so dat wetin E tell Profet Ahijah for Shiloh sey make e tell Nebat pikin, Jeroboam, go fit happen and na dis make di king nor listin to di pipol.


Profet Jehu wey bi Hanani pikin go meet di king kon sey, “E dey good make wi help and follow wiked pipol wey hate God? Wetin yu do so, don make God dey vex for yu.


Di remainin tins wey Jehoshafat do from biginnin go rish end, dem rite am for Hanani pikin, Profet Jehu book kon put am join Israel kings history book.


Just as if pesin kut en own leg komot, na so e bi too to send fool message, bikos na trobol di pesin dey look for.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ