33 For di third year wen Asa don bi king for Judah, Baasha wey Ahijah born kon bi king for Israel and e rule from Tirzah for twenty-four years.
So King Jeroboam wife kon go back to Tirzah. As e just dey enter en house, en pikin kon die.
All di time wey King Asa for Judah and King Baasha for Israel dey rule, na so-so fight dem dey fight demsef.
Thru-out di time wen King Asa for Judah and King Baasha for Israel dey rule, na so-so fight dem dey fight.
E nor obey God at-all and e make Israel pipol sin, just as Jeroboam do.
For di twenty-sixt year wen Asa don bi king for Judah, Elah wey bi Baasha pikin kon bi king for Israel and e rule from Tirzah for two years.
War nor kon dey again until di thirty-fift years wen Asa dey rule.