Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 15:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 Dis tin happen, bikos Jeroboam make di Oga wey bi Israel God vex, with di sins wey en and Israel pipol kommit.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 15:30
6 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis sin wey e kommit kon make en kingdom skata rish groun.


Judah pipol sin well-well and dem kon make God vex pass as E vex for dia grand-grand papa.


E sin against God, just as en papa Jeroboam do.


Bikos dem dey woship juju and dem make Israel pipol sin, King Baasha and en pikin Elah kon make di Oga wey bi Israel pipol God, vex well-well.


So God sey, ‘I go put wahala for yor head. I go kill yu and all di men for yor family; both yong and old ones.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ