Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 15:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 For di sekond year wen King Asa don dey rule Judah, Nadab wey bi Jeroboam pikin kon bi king for Israel and e rule for two years.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 15:25
5 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

Dis sin wey e kommit kon make en kingdom skata rish groun.


So Profet Ahijah tell Jeroboam wife, “Naw, make yu dey go house back and as yu just dey enter di town, yor pikin go die.


Jeroboam rule for twenty-two years. E die and dem beri am. So, Nadab, en pikin kon take-ova as king.


E sin against God, just as en papa Jeroboam do.


Israel pipol kon divide, some of dem wont make Tibni wey bi Ginat pikin, bi dia king and di odas dey for Omri side.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ