Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 15:21 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

21 Wen King Baasha hear wetin happen, e pak en sojas from Rama kon go Tirzah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 15:21
7 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

So King Jeroboam wife kon go back to Tirzah. As e just dey enter en house, en pikin kon die.


King Baasha skata Judah kon put sojas for Rama, so dat nobody go fit enter or go out from Judah.


So for di thirty-first year wey Asa don dey rule Judah, Omri kon bi king for Israel and e rule for twelf years. Na from Tirzah e for rule for di first six years


King Baasha die and dem beri am for Tirzah. En pikin, Elah kon take-ova as king.


Wen King Baasha hear di news, e karry en sojas kon komot from Rama.


My darlin, yu fine like Tirzah town. Yes! Yu fine like Jerusalem kon sweet like di great town.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ