2 and e rule Jerusalem for three years. En mama na Maaka wey Absalom born.
and e rule Jerusalem for forty-one years. En mama too na Maaka wey Absalom born.
E remove en mama Maaka, as kween moda, bikos e dey serve Asherah juju. King Asa skata di juju kon burn am for Kidron Valley.
Jehoshafat na thirty-two years wen e start to rule and e rule Jerusalem for twenty-five years. En mama na Azuba, wey bi Shilhi pikin.
For eighteen years wen King Jeroboam dey rule, Abijah kon bi king for Judah.
E rule three years from Jerusalem. Na Maaka wey bi Uriel dota from Gibeah, born am. War kon start between King Abijah and King Jeroboam.