Biblia Todo Logo
အွန်လိုင်း သမ္မာကျမ်းစာ

- ကြော်ငြာတွေ -




1 Kings 15:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 King Baasha skata Judah kon put sojas for Rama, so dat nobody go fit enter or go out from Judah.

အခန်းကိုကြည့်ပါ။ ကော်ပီ




1 Kings 15:17
10 ပူးပေါင်းရင်းမြစ်များ  

E tell ensef, “As tins bi naw, if my pipol go Jerusalem go give God sakrifice for di temple wey dey der,


dem go bigin respet Rehoboam for Judah, den dem go won kon kill mi.”


Baasha wey bi Ahijah pikin, wey kom from Issakar tribe kon plan against Nadab and e kill-am wen en and en sojas won take-ova Gibbeton for Filistia.


God sey, “Pipol hear kry and shaut for Rama. Rashel dey kry for en pikin dem wey don die and nor-tin wey pipol tok, fit konfort am.”


Di well wey Ishmael trow di men dead body put, na King Asa dig am wen King Baasha for Israel kom attack am. Naw, Ishmael don pak dead body full am.


Samuel kon go Rama, while Saul go en house for Gibeah.


ကြှနျုပျတို့နောကျလိုကျပါ:

ကြော်ငြာတွေ


ကြော်ငြာတွေ